Lojay – Suru (Lyrics)
Suru Song Lyrics By Lojay
Lojay, a top-rated Afrobeats singer-songwriter, and performer from Nigeria, wows listeners with the lyrics to his impressive song known ass “Suru.”
Now you can sing along with the lyrics to this new smooth-sounding song.
Suru Song Lyrics By Lojay Below.
Galore Galore
Kasamase Galore
Alujo Dey my melody
Na why dem show me love
Puro puro
Padi wan gan puro
Dey form like say den innocent
I no say all na work
Oro owo lan so
Kasala f’elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
I Dey on DND
Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru
I get many things way I dey face
E no dey show for face
I get many things wey I dey face
Problem full my head like head of state
I no dey show for face
I get many things wey I dey chase
Oro owo lan so
Kasala f’elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
My phone on DND
Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru
Content Disclaimer: Tunesloaded is a platform for music promotion. We don't own the rights to the content. If you believe your copyrighted work is featured without permission, reach out for immediate removal Click here to contact us
OBO for life ✅👍♥️
Nice vibes keep the fire burning.
Am happy to be a member of this website