Magixx – Everyday (Lyrics)
Everyday Song Lyrics By Magixx
Magixx, a famous singer and Mavin Records act, has released the lyrics to his brand-new song titled “Everyday.”
Music lovers won’t get tired of this song at all. Once you start listening and singing along to the lyrics, it becomes even more interesting. It’s the kind of song you’ll play again and again, singing every line with ease so add it to your playlist and enjoy it fully.
Everyday Song Lyrics By Magixx Below.
Șe make I tell you story
Of all the times and all the kind love wey God
dey show me
Wey God dey show me
We living large it’s going
But I still kala, make they no come play my ball
to throwing
Ahn, play ball to throwing
Ohhh ahhh eyyy, ai
As I don dey ontop dem a talk sey I dey do
pass
I no go shrine I no do jazz
No do jazz, oh
And dem wan shoot catapult but my destiny is
too large
I no do science and I no do maths
No do maths, oh
Edumare wire me blessing wey me I no fit
șalaye o
Șalaye o
Oh yeah yeah yeah
We dey outside while you’re jonzing me and
my guys dey trabaye o
Trabaye o
Oh na na
I’m alright
Everyday is a vibe
I’m alright
Everyday is a vibe
Living my life for nobody else
I don dey old no dey call me Gen Z
You see the set and it’s very heavy
When I dey work you was getting ready
Oh, Santa Monica chilling
Them wanna be me
Anywhere I go all the girls wanna feel me
Make all their wish come through like a genie
Na where dem dey share the paper you go
see me
Ohhh ahhh eyyy, ai
As I don dey ontop dem a talk sey I dey do
pass
I no go shrine I no do jazz
No do jazz, oh
And dem wan shoot catapult but my destiny is
too large
I no do science and I no do maths
No do maths, oh
Edumare wire me blessing wey me I no fit
șalaye o
Șalaye o
Oh yeah yeah yeah
We dey outside while you’re jonzing me and
my guys dey trabaye o
Trabaye o
Oh na na
I’m alright
Everyday is a vibe
I’m alright
Everyday is a vibe
I’m alright
Everyday is a vibe
I’m alright
Everyday is a vibe
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!