Berri-Tiga – Dis Year (Lyrics)
Dis Year Song Lyrics By Berri-Tiga
Berri-Tiga, a fast-rising Nigerian artist has released the lyrics to his captivating new song “Dis Year,” produced by Yo X.
This Berri-Tiga new song is a masterpiece and deserves a spot in your playlist. If you don’t add this song to your playlist, you’ll be missing something amazing. From the first moment you play it, you’ll fall in love with its sound, and reading and singing along with the lyrics makes it even more interesting.
Dis Year Song Lyrics By Berri-Tiga Below.
Yo X
I don come with another one
Thank you lord for making me see today
I don shock those people wey wan see me fail
Me I no fit fall na steady elevate
(I dey elevate)
Dem they find my back up,
Dem no know say na grace
Ahhnnn
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I Dey dodge am
Cuz this year
Na me get am
Weather dey like it or not oooo
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I Dey dodge am
Cuz this year
Na me get am
Weather dey like it or not oooo
Cuz this year
I wan dey steady cash out oo every night and day
This year
Na many many blessing. I wan dey recieve oo
This year
New house, new car, more ego inside my
account oo
This year
This year this year this year
Ohh this year !!!!
Wan Dey ball wan dey ball wan dey shutdown
And all my enemies make all of dem bow down
Moti lo moti lo I don go far
And u can never ever ever see me sober
I no fit fail
My Papa dey run am
no be say na only my power
Omo this year
Na fire to fire
I dey on 100 percent
me i I no fit run down
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I Dey dodge am
Cuz this year
Na me get am
Weather dey like it or not oooo
Up up way
I no dey go down
If yawa dey
I Dey dodge am
Cuz this year
Na me get am
Weather dey like it or not oooo
Cuz this year
I wan dey steady cash out oo every night and day
This year
Na many many blessing. I wan dey recieve oo
This year
New house, new car, more ego inside my
account oo
This year
This year this year this year
Ohh this year !!!!
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!