Tekno – Press Button (Lyrics)

Press Button Song Lyrics By Tekno Mp3 Download


Tekno – Press Button

Distinguished Nigerian singer and producer, Tekno unwraps the lyrics of his new pleasant song titled “Press Button,” produced by Willis.

Make sure you don’t skip this great new song because it’s a good example of real quality music, and you will surely keep it on repeat. As you follow the lyrics, you will enjoy it more and find yourself singing along.

Press Button Song Lyrics By Tekno Below.

Say de wan do me ojoro
Ojo jojojo (Oh Lord)
Omo she wan knack me trankilo
Haba! wetin I do?
Why she like to de try me? I no know
Me wey be king like Solomọn
Tell everybody “bia nu o”
She no fit change my frequency

No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Omo press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Omo press their button
We go dey jogodo jogodo jogodo jogodo
jogodo
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
kprokoto
O ya press their button
O ya, o ya press their button
Omo, omo press their button
Make you press their button

You say you no materialistic
The thing I buy you say you like it
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice I expect it
Too much chop bon apetit
I should runaway but I want it

No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Omo press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Omo press their button

Get Song Here

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

8 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!