Magixx – Juice & Liquor Ft. FOLA (Lyrics)

Juice & Liquor Song Lyrics By Magixx Ft. FOLA


Magixx – Juice & Liquor Ft. FOLA (Lyrics)

Mavin Records music prodigy Magixx presents the lyrics to his highly impressive song with Fola titled “Juice & Liquor,” produced by Fadah.

You will surely enjoy this song from the very first listen. The lyrics are easy to follow, and singing along while listening makes the song even more interesting.

Juice & Liquor Song Lyrics By Magixx Ft. FOLA Below.

Fine face my boo
Heart breaker but I like you
Low waist, shatta bandle
Follow you like disciple
Ekaite nwayoo
Trip me like you be pilot
You don catch me like a virus

My Girl you sweet like food wey dem serve for
ileya
1 for my radar
If you call ma sare wa
And na because of you me I burn my data
Stay up till later
But you follow emeka ooo

Na why me pour some juice and liquor
Before I start to gbongbolo cigar
Arama shinapp
And thema be dan tell me before yeah
Sey you go play my heart like a guitar
Why mutumina
I thought your my jigga

Ma wo Bo she n dan
Girl would you put it on me
Omo egbe isu koniyan
But I’ll try if it’s not enough
Oh abena
Before you comot body gbewa
I think it’s coming my controlla
Mio ni she lasheju I’ll be tender
I love you to the core
Oden munumidun ejo mi ko
Butterflies in my belly
E be like I Dan know you before before

My Girl na for you I burst my kolo
And if you want I go burst again
So no Dey over kaku cause life na yolo
Make me and you make we Dey the same
page
Those wey Dey hate tell them say their father
Take all my money
Take my casava
Shey na opay make I do the wire

My Girl you sweet like food wey dem serve for
ileya
1 for radar
If you call ma sare wa
And na because of you me I burn my data
Stay up till later
But you follow emeka ooo

Na why me pour some juice na liquor
Before I start to gbongbolo cigar
Arama shinapp
And thema be dan tell me before yeah
Sey you go play my heart like a guitar
Why mutumina
I thought your my jigga

 

 

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!