EMO Grae – Gravity Ft. BhadBoi OML (Lyrics)
Gravity Song Lyrics By EMO Grae Ft. BhadBoi OML
EMO Grae and BhadBoi OML, two amazing Nigerian singers have unveiled the lyrics to their captivating song titled “Gravity.”
The lyrics give fans a better understanding of the song while allowing them to follow every verse and chorus with ease.
Give it a chance and add it to your playlist. You will not regret it. Before long, you will find yourself singing along with the lyrics and playing the song on repeat.
Gravity Song Lyrics By EMO Grae Ft. BhadBoi OML Below.
Wetin you do to me pọ gan-an o
You got me crashing out for love
And then you have me lost for words
One sentence I no fit construct
Anytime I see you girl I comport
If you no dey I go comot
And if you’re far away I’ll teleport
To show you, your love is on top
You make it feel like it’s the 4th of July (Inside
me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
Like it’s the 4th of July (Inside me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
Oh, ifę rẹ tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
Ifę re tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
You say wetin happen, Toyin Tomato
Ifę t’emi tire no be Messi, Ronaldo
Tipe mo ti mọ pe ko si iru ẹ lagbo
Too sweet jędijędi, e fun mi lagbo
I don go Tanzania, Somalia
Argenti’ high me cocainaa
My bae, Maradona jọ jẹ a rira
Tori e mo kabuku de chandelier
Wetin you do for me pọ gan-an
For my eye water no fit comot
E be you, I go do anything, I go do anything
Make you do me what you want
You make it feel like it’s the 4th of July (Inside
me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
Like it’s the 4th of July (Inside me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
Oh, ifę rẹ tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
Ifę re tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
Maradona jo ję a rira
Tori re mo kabuku de chandelier
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
OBO for life ✅👍♥️
Nice vibes keep the fire burning.
Am happy to be a member of this website
I’m so proud here
I am happy to be in this platform.You are doing amazingly good.
I love the song