Coblaze – Ifeoma II Ft. Peruzzi (Lyrics)

Ifeoma II Song Lyrics By Coblaze Ft. Peruzzi


Coblaze – Ifeoma II Ft. Peruzzi

Coblaze, a rising Nigerian singer and songwriter signed to PG Records, has amazed listeners with the lyrics to a fresh version of his song “Ifeoma,” featuring popular Nigerian singer and songwriter Peruzzi.

With the lyrics out, you can sing along word for word and enjoy the song every time it plays, especially if you love sweet and captivating music. Add It to your playlist and enjoy it fully.

Ifeoma II Song Lyrics By Coblaze Ft. Peruzzi Below.

Delululu Delusional
Na Wetin I for be
If I call you regular,
If I call you regular

Emo Emotional
Na how e for be
If u no call my cellular

They say Easy come
Easy go
Give me something meaningful
Take over my soul and body
Make that feeling beautiful

Head, shoulder, knees and toes
Touch my body in toto
Take me down your River side
Can’t you see I’m into ou

Mabel
Mabel discharge
She hear say we kiss
E don make am tuwama
Shey u Dey hear
Pull me closer keep me near
Whisper something in my ears
Tell me all i want to Hear

My melody
My medicine
Insurance wey Dey cover me
My remedy
My fantasy
For life I get your warranty

Angels
Angels Dey cry
One person Miss
Her name na Ifeoma oo

Angels
Angels Dey cry
One person Miss
Her name na Ifeoma oo

Ooh eeh
Ifeoma
Ooh eeh
Ifeoma
Ooh Ooh Ooh
Ifeoma,
Her name na Ifeoma Ooh Oh

Ooh eeh
Ifeoma
Ooh ooh Ooh
Ifeoma
Her name na Ifeoma Ooh Oh

Na for Sapele I meet my ride or die
She too fine wallai
The feeling na die

Say make we go halele
U fit go pack ur bag
You enter my eye
Baby no be lie

My melody
My medicine
Insurance wey Dey cover me
My remedy
My fantasy
For life I get your warranty

Angels
Angels Dey cry
One person Miss
Her name na Ifeoma oo

Angels
Angels Dey cry
One person Miss
Her name na Ifeoma oo

Ooh eeh
Ifeoma
Ooh eeh
Ifeoma
Ooh Ooh Ooh
Ifeoma,
Her name na Ifeoma Ooh Oh

Ooh eeh
Ifeoma
Ooh ooh Ooh
Ifeoma
Her name na Ifeoma Ooh Oh

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!