Moses Bliss – Your Love II Ft. Soweto Gospel Choir (Lyrics)
Your Love II Song Lyrics By Moses Bliss Ft. Soweto Gospel Choir
Nigerian gospel singer Moses Bliss has presented the lyrics to his amazing song “Your Love II,” with Soweto Gospel Choir, a South African Gospel choir music group.
Anyone who loves beautifully crafted music will gladly add it and sing along every time. Follow along with the lyrics, and enjoy singing along.
Your Love II Song Lyrics By Moses Bliss Ft. Soweto Gospel Choir Below.
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh (x2)
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see
Is your love (x4)
This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
OBO for life ✅👍♥️
Nice vibes keep the fire burning.