Ruhdee – JONBU Ft. DJ Enimoney (Lyrics)
JONBU Song Lyrics By Ruhdee Ft. DJ Enimoney
Ruhdee, a vocal genius and songwriter from Nigeria, has shared the lyrics to his impressive new song, “JONBU,”featuring Nigerian disc jockey DJ Enimoney.
This new song is really enjoyable and deserves a spot in your playlist.
Reading the lyrics and singing along makes it even better.
JONBU Song Lyrics By Ruhdee Ft. DJ Enimoney Below.
God was there for me
And if me have God
Me nuh really need nth else still
Because, to whom much is given
Much is expected
So mi haffi do the right thing
It’s all about timing
Cus your timing and God’s timing
DIFFERENT
SEBERE
Omo tio lenibody mode sodo yin
Never sink, the grace cover the weight of all of
my sins
Blessed is he who ever trust in Him
Mo japa faye anamo naye
kanmashey dodo mio
If u stain my white sheybi enu kinyi sodi
Listen carefully to the pain melody
Omo Oyakhilome oni rhapsody
Shon ba reality
Zero calamity go fall on us
Ino be tailor mio ran wonmo
You get yesterday na past alo
Street OT wey dey burst their thoughts
Won paro
Life be like war
doremi fa so
Kowo malotan
kashiri malotu
Jonbu my son i send u to school
Dem dey call me for there
say na lungu u dey sleep o
I call my paddy
i say make e no worry
If ino pick your call
see I’m on a different journey
No be my fault
life na turn by turn
I go happy
if you reason me at all at all o
I coulda give up long time
If me neva have faith o
The code sure or not
i go sha stake o
Sheybi na my life race o
I must gbewon sare
Crossed them
Get money fuck them
And if dem try to gbemu ask na who dem
as i dey waka kinma kose
Joy is coming
goodness and mercy for my doorstep
I sow for the sunrise harvest for the sunset
Man a bin Laden ah been Bad from onset
Na TMS i enter wey i see apari run dreads
Alagidi omo came with worry worry concept
Life be like war
doremi fa so
Kowo malotan
kashiri malotu
Jonbu my son i send u to school
Dem dey call me for there
say na lungu u dey sleep o
I call my paddy
i say make e no worry
If ino pick your call
see I’m on a different journey
No be my fault
life na turn by turn
I go happy
if you reason me at all at all o
If u stain my white sheybi enu kinyi sodi
Listen carefully to the pain melody
Omo Oyakhilome oni rhapsody
Shon ba reality
Zero calamity go fall on us
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!