Boy Muller – Gbewa (Lyrics)

Gbewa Song Lyrics By Boy Muller


Boy Muller – Gbewa

Rapidly rising Nigerian artist Boy Muller has released the lyrics to his impressive song titled “Gbewa,”produced by YO X.

There’s no doubt these lyrics can quickly become one of your favorites, so don’t miss the chance to read them.

If you’ve already saved these lyrics, then you’ve made a great choice because you’ll always have them close whenever you want to sing along with the song.

Gbewa Song Lyrics By Boy Muller Below.

Jii
Gbwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahhh Gbewá
Aso Rock money, gbẹ̀wá
Gbẹ̀wá
Devil or na God’s money?
Gbwá o

I don wash my hand commot
For any matter wey no dey lead to one kobo
E don tey wey man dey work
But omo, still one milli no dey last for long
Mo ti waka pa for Lagos,
Ojú ti rí many, many insults
Máa ti rà ile sí Banana or Phase 1
If to say my papa na senator

Èmi ọmọ no salary,
Mi ò kò tii e ran father yín
Ę wá kò kangara yín
Àbí ẹ rí pé ọmọ oro ń para ni?

Biko tell me where e dey o,
Where the money dey? Make I dey go there
every day o
Ehn !
Àbí kí ni mo fẹ́ kí mummy șe o?
Pikin wey no get helper suppose get akonuche o
Ehn!

Jii
Gbệwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahh Gbewá
Aso Rock money, gbewá
Gbệwá
Devil or na God’s money?
Gbệwá o

Àbọ̀bí, àbọ̀bí,
Any money na money.
See who dey steady ball? Na somorí.
But if you no guide, ìwọ wèrè somebody.

So mo șe normal, normal,
Kí ń gba dollar, dollar.
Eweeeee
Òkò oro tí wộn máa ń sọ bá wa.
Eweeeee
lbệ ni ogun ti dà wa.
Eweeeee.
Eweeeee
Eweeeee

Biko tell me where e dey o,
Where the money dey? Make I dey go there
every day o.
Ehn !
Àbí kí ni mo fé kí mummy șe o?
Pikin wey no get helper suppose get akonuche
o.
Ehn !

Jii
Gbệwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahh Gbewá
Aso Rock money, gbẹ̀wá
Gbệwá
Devil or na God’s money?
Gbewá o

Jii
Gbệwá
Fraud money, gbewá
Gbệwá
Even if na church offering, gbewá o
Ahh Gbewá
Aso Rock money, gbewá
Gbẹ̀wá
Devil or na God’s money?
Gbệwá o

Yo x

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

3 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!