CupidSZN – Hashtag Ft. 255 (Lyrics)
Hashtag Song Lyrics By CupidSZN Ft. 255
Mavin Records act, CupidSZN has unveiled the lyrics to his impressive song titled “Hashtag,” produced by 2555.
From the first listen, the song easily grabs your attention, and before long, you will find yourself playing it every day and singing along with the lyrics whenever it comes on.
Hashtag Song Lyrics By CupidSZN Ft. 255 Below.
Tamuno my baby
And this your body steady agbakala this my
isi
She know say time na money, so I got her
Richard Millie
Are you kidding baby, your the one I’m
missing
(You’re the one I’m missing)
No mind them
Dem Dey do Amebo, make I be your Father
Christmas
Even though say e no be Christmas
girl make this our love dey linger ooo
Dem dey do Amebo, anything wey dem talk
anything wey dem talk you no need am
girl you give me ginger
only you wey dey boost my morale ooo
Baby don’t let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)
Baby don’t let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
cupid don find love
i dey steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
tell me who fine pass my baby girl
adesuwa
Girl who born who me I wan know.
Make your mama collect the kudos.
Me I no go play you like ludo.
I go fight for your love like judo.
When you wear that attire, I’m shouting jeez
on my knees.
When you no dey baby i go plead don’t you
leave (ayyy)
Dem Dey do Amebo, make I be your Father
Christmas
Even though say e no be Christmas
girl make this our love dey linger ooo
Dem dey do Amebo, anything wey dem talk
anything wey dem talk you no need am
girl you give me ginger
only you wey dey boost my morale ooo
Baby don’t let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)
Baby don’t let me go (ah ah)
Hashtag I am in love (muah)
Gimme casamigos (ah ah)
Make I sip am dey go (ah)
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
cupid don find love
i dey steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
steady dey thank eleduma duma
tell me who fine pass my baby girl
adesuwa
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
OBO for life ✅👍♥️
Nice vibes keep the fire burning.
Am happy to be a member of this website
I’m so proud here
I am happy to be in this platform.You are doing amazingly good.
I love the song