PG Record artist Guchi delights listeners with the lyrics for her impressive and pleasant song titled “Call me.”
A good song becomes even more enjoyable when you know the words, and this latest release gives you a chance to do just that. Take some time to read the lyrics while the song plays, then come back to the track whenever you want.
Call me song Lyrics By Guchi Below.
You show me how to love now I can’t get
enough
Finally peace and joy
I’m waiting at the door until the time you
knock
My baby time dey run
Cute pictures when I’m next to you
Camera can’t get all
Two terabytes wey dey for my phone e don
full
Na the reason I dey miss you gan-an
Oh baby
Time e no dey
Call me call me baby
Cos time e no dey
As you no dey
My heart e dey race
I be missing you missing you baby
Cos time e no dey
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like
Cos I know you like it
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like it
Cos I know you like it
You like it
If I dey with my chicken peperipe
Dem go jealous, ki lo de, ki lo de
Ebelebe when my body don dey
I like when you giving me vibe
And I give you double I go sample my waist
Nobody fit dim our light e be like puzzle
Dem no go fit relate
Oh baby
Time e no dey
Call me call me baby
Cos time e no dey
As you no dey
My heart e dey race
I be missing you missing you baby
Cos time e no dey
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like
Cos I know you like it
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like it
Cos I know you like it
You like it