Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

Iceking Ochacho – Away (Lyrics)

Iceking Ochacho – The Future (Album)
Join Our Telegram Channel

Fans of Iceking Ochacho can now check out the lyrics to his song titled “Away.” The Nigerian singer has released the words for listeners to read and follow.

Give it a listen and see how much you enjoy it. The lyrics are also available for you to read, so take your time to learn the words and sing along whenever the song comes on.

Away Song Lyrics By Iceking Ochacho Below.

I dey move like Makasele
Na me be that challe
Balling like Ighalo
Smalli wey get voltage
To the night o
We fit to do the dance
To the night o
We fit to take a flight o
To the night
We fit to do the dance o
To the night o
Make we take a flight o

Away Away
Away Away Away
Away Away
Away Away Away
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We go take a flight o
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We go take a flight o
Who dey check who dey check
Who dey check am
Na my song dem dey put on repeat now
Steadily I be giving them shutdown
Who dey breath? Na only Jesus dey breath o
Ebelebe!
You better don’t chat me nonsense
Man ah only chat for the paper
Elevate my mindset
Man ah gone see you later

I dey move like Makasele
Na me be that challe
Balling like Ighalo
Smalli wey get voltage
To the night
We fit to do the dance
To the night o
Take a flight o
To the night
We fit to do the dance o
To the night o
Make we take a flight o

Away Away
Away Away Away
Away Away
Away Away Away
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We go take a flight o
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We go take a flight o

I dey move like Makasele
Na me be that challe
Balling like Ighalo
Smalli wey get voltage
You better don’t chat me nonsense
Man ah only chat for the paper
Elevate my mindset
Man ah gone see you later

 

 

 

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!