Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

Ruhdee – Hope (Lyrics)

0
Ruhdee – Hope
Join Our Telegram Channel

Rapidly rising Nigerian music sensation Ruhdee has made available the lyrics for his standout song titled “Hope.”

If this is your first time hearing the song, you may want to play it again after the first listen. The lyrics make it easier to enjoy every part of the track and understand the words as the artist sings.

Hope song Lyrics By Ruhdee Below.

JADU
Omo I’m on the road
on the road to go make kpa
Wonfimi kpa tan hotspot won pa data
Off to the bank atm depo oshey maga
And as e dey go make e no jam alakoba
I wan go farm my vpn na my hoe
Oyo lowa paddy shishe kogbowo
And as i dey kpa koro kpa
Ino get time for kele
wey still dey plait koroba
I still dey naija but everynight yankee
Active toba gbamilago ma taji
Alejoma fagbo unno be my paddy
get the bag cus olowo lo lowo n tasi

Na your grace wey dey carry me on
Baba ma shomi bimo sheyn jade nlo
Shikini mindset omo oro dey jam billion
Maje kawon omolile kan ji dia mi lor

And if you like
No cut your coat according to your size
If you making money
Omo demma criticize
Put yourself in my shoes you go see yourself
If e go size you
I dey roll my dice
If you wan miss road listen to my advice
Na dem be president and na dem go still be vice
Sheybi You think say e easy when e shele u go
wise up

I wan go farm vpn na my hoe
Oyo lowa paddy shishe kogbowo
And as i dey kpa koro kpa
Ino get time for kele wey still dey plait koroba
Plans laisowo omo na plantain
Fast life o everyday lan vacay
Trust God once gbogbo eh koni juju tidy
babalawo fit die e no owner middle man ni

Na your grace wey dey carry me on
Baba ma shomi bimo sheyn jade nlo
Shikini mindset omo oro dey jam billion
Maje kawon omolile kan ji dia mi lor

And if you like
No cut your coat according to your size
I dey make money o
And u dey criticize
Put yourself in my shoes you go see yourself
If e go size you
I dey roll my dice
If you wan miss road listen to my advice
Na dem be president and na dem go still be vice
Sheybi You think say e easy when e shele u go
wise up

 

 

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!