Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

SAMAD – JET Ft. Zlatan & Chech (Lyrics)

0
SAMAD – Jet Ft. Zlatan & Chech
Join Our Telegram Channel

SAMAD, a rapidly rising  music sensation, has released the lyrics to his standout song titled “Jet,” featuring Zlatan and Chech.

Once you listen to it, you will enjoy it so much that you will keep playing it again and again, especially when singing along with the lyrics. And if it is already in your playlist, it shows you love good music.

JET Song Lyrics By SAMAD Ft. Zlatan & Chech Below.

Ibile!
Chale

Won ni omo iko ni ko mo din don din
Advice full your mouth, you dey quick judge me
Tori o wo G shock, wo AMG yen, See quadri
Yawa go gas, If no rizzla from your backy
touch me
Cos I Dey my Dey Dey, you no fit pressure me
ki lo n to ju bobokubo
Asiko laye ma sha rere, Dem no dey catch
latecomer, brother Jami lenu isokuso

The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, the lifestyle na less

If Jesus fit turn water to wine
Brother e no get anything wey no fit align
As a man na everyday matter go arise
Dem no dey tell person, you suppose don dey
realize
I no go let them start to pursue me before I
start to run
Pour petrol, the fire in me no go stop to burn
E get reason why me and hustle still dey burn
Tomorrow get belle and na success e go
born

Lai se pe mo se olohun
Oke Agba yen is a dandan
Won je ogunfe, mo fi itelorun je ponmo
Ohun tojuri mi o le sotan
Mi o le sotan
On God
If I whisper my dreams to Otedola ear, I swear
e go forr
My guys tell me say my dreams too big, Chale
no be my fault

The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, the lifestyle na less

Say you get, say you guide na for your pocket
At all at all, jabo si aza month end oo
Mi o forr Fola, I Dey keep am hundred
O sha le lowo Temi Temi, mo ti e oo
Igboro bi tafa oo
Dreams aghaowa
O n gbe ni iju ishaga
Food timetable na 101
O fe ri Camaro ra
E go set owo baba lowa
Chech tell me make I pull up
So mo korin, chase my billion dreams
By December, pull up in a two door
Owo ti ma gara, see my dreams valid

Get Song Here

 

Top 20 Hottest Songs

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!