Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

T Hadex – Adam Apple (Lyrics)

0
T Hadex – Adam Apple
Join Our Telegram Channel

Fast-rising Nigerian singer-songwriter, T Hadex has impressed listeners with the official lyrics to his brand-new song “Adam Apple,” produced by Firstbeat.

Don’t forget to learn the lyrics, sing along with every verse and chorus, and keep this song among your favorites because you’ll enjoy coming back to it again and again. If you haven’t read these lyrics yet, now is the perfect time.

Adam Apple Song Lyrics By T Hadex Below.

Them no dey tell person
Pikin wey no hear word go learn lesson
Na rich men dey get opinion
Abobi shey you dey see setting
Inu aye sha laye wa
Problem don dey since the genesis
I pray make I no jam Agbako
Make baba God just dey show Mercy

Philosophy wey men dey live by now
I dey tell you e no dey for bible
If 10milli dey for their bank o
I swear e sweet but e no fit shack o
Aje Owo ni mo bere
Akpo sha sha mura ninu backo
Man just dey try to dey face front
Cus Plenty Bukata for back o

Family calling, calling, calling, calling, calling,
calling, calling my phone
Angels be knocking knocking on my door o n
shey bi pe kin ma fo
You go see the signs and the wonders
E go dey very wonderful
The kind struggle wey man dey face
Adam no chop one apple

No chop one ….
Adam no chop one apple

Be like fruit salad
No aura salad
If me I dey do as I like
Wetin my brothers and sisters go follow
When leaders dey carry last
and all of the followers Fo Lori (gbogbowon fo
lori)

Philosophy wey men dey live by now
I dey tell you e no dey for bible
If 10milli dey for their bank o
I swear e sweet but e no fit shack o
Aje Owo ni mo bere
Akpo sha sha mura ninu backo
Man just dey try to dey face front
Cus Plenty Bukata for back o

Family calling, calling, calling, calling, calling,
calling, calling my phone
Angels be knocking knocking on my door o n
shey bi pe kin ma fo
You go see the signs and the wonders
E go dey very wonderful
The kind struggle wey man dey face
Adam no chop one apple

Get Song Here

 

 

Top 20 Hottest Songs

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!