“Sexy Mama,” the outstanding song from Tml Vibez, featuring Mavo, now has its lyrics available for fans and listeners who want to follow the words of the track.
This release is one that music lovers can enjoy in many ways, especially when the lyrics are right in front of them. You can read each line, listen to how the words come together, and follow the song without missing much. After listening a few times, the lyrics become easier to remember, giving you the chance to sing along freely.
Sexy Mama Song Lyrics By Tml Vibez Ft. Mavo Below.
Sexy mama sexy mama sexy mama sexy mama
Who Dey gas
Who Dey gas
Who Dey senti ma momo
Dem be wan know how base mu omo
Cus on 1 2 3 an muomo (an mu omo )
Elemule I gat money
Money nah the key Abo Moni
Bring your body come show me
Bring your body come show me love
Kilode o kila kilatushe
All the girls all the boys won kigbe
Omo lomo wonfe semilese
I gaz to run for my life is crazy
You go see me outside la le Monday
You go see me outside lale Saturday pelu
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
My baby no whine me no panicking
Me I no slogo no be mannequin
No be statue
I go put my body for you if you want
I go put my body for fire
Shey you no go quench the fire baby
Shey you no go be my water
Normally I dey on fire baby
Everyday the Raba burst out
Kilo
K way
Olorun e
baby what do you say
Me I dey today baby no come on Monday
You go come today babe you don dey far
away
Try tasi me
No dey whine me baby
Me I want to see you girl you sexy
Me I give you money cuz you sexing me
hmmm hmmm
Cuz you dey for me
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama
Sexy mama sexy mama