Victor AD – Level Ft. Babyboy AV (Lyrics)

Level Song Lyrics By Victor AD Ft. Babyboy AV


Victor AD – Level Ft. Babyboy AV

Popular singer-songwriter, Victor AD has released the full lyrics to his amazing and must-listen song “Level,” featuring Nigerian music sensation Babyboy AV

If you haven’t read these lyrics yet, now is the perfect time to do so. They are easy to follow and enjoyable from beginning to end.

Make sure to keep them in your collection because you’ll enjoy singing along every time the song plays, and they’re a great choice whenever you want to enjoy good music.

Level Song Lyrics By Victor AD Ft. Babyboy AV Below.

What’s the level
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business,we go Dey give them

I prayed for days like this
At a time like this yea
And that’s something more than gold
That is precious more than silver
And all the days an night
Wey guy man no sleep yea
All the stories yet untold
On this cold and lonely road
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I f ** k dem up
No apologies
I say na REDEYE
dem go play my cassette
In abundance

What’s the level
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business,we go Dey give them

Na una business
We go dey give dem yea
And if you see them
Then you go believe dem yea
Jesu Christi ni Jesus
If you like you believe us yea
Na him blood wey dey save us
And if you touch me you touch us
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I f ** k dem up
No apologies
I say na REDEYE
dem go play my cassette
In abundance

What’s the level
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business,we go Dey give them
(Oshey)

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

3 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!