Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Music

Teefamous – Buga Ft. SB

Teefamous – Buga Ft. SB
Join Our Telegram Channel

Uprising Nigerian music sensation and stage performer, Teefamous astounds his followers and lovers of good vibes with a brand new breathtaking song known as “Buga.” 

To make it electrifying, he needed the vocal assistance of SB, a very talented recording artist from Nigeria.

Moreover, the recent release “Buga” is featured in his captivating music collection, “Now or Never.” This compilation houses a total of 7 impressive tracks, collaborating with notable artists including Portable, Terry Apala, and 9ice.

To sum it all up, this thriller is set to get you dancing. It’s a must-have for music enthusiasts who want to enrich their collection with quality tunes.

Buga Song Lyrics By Teefamous Ft. SB Mp3 Below.

Oh oh yeah o

I’ve Been Dreaming Of The Time Wey I Go

Shine,

So Me I Carry On

Koni Sumi Ko ni Remi

Ase Lo Ma n Give Up

If Dem Dey Like Make Dem Dey Hate Me

All i wanty Na Muller

And I Takey My Spark And Puff

Go Straight To Babylon

Owo Bantia Ti o Ki Ngbolude

Now I’m Chilling With My Better Days

Anything Want My Baby Buy

E Sa Tiribi Ta Ba De

24/7 On The Road

1 Know God Dey For Me, I’m Not Alone And I’m Living my best my life Ah

Buga won o Buga

Living life lavida

No room for Fugal

Ggbomo meji mi o de mind

Buga won o Buga

Living life lavida

No room for Fugal

Make nobody stress my life

Make nobody stress me

Life na yolo

Broda no go judge

Nobody holy o

Fighting my demons

On a low low

Make i no loose guard

No loose guard

Make i no go broke

I don’t mind, I don’t care If no be money matter no near

Expensive shit la awa je

Your understanding girlfriend dey here

I don wise, i don learn

And my Account gats dey loaded sogbo

Pull up in my beamer

Dem no fit kill my ginger

Every man na sinner

Owo Bantia Ti o Ki Ngbolude

Now I’m Chilling With My Better Days

Anything Want My Baby Buy

E Sa Tiribi Ta Ba De

24/7 On The Road

1 Know God Dey For Me, I’m Not Alone And I’m Living my best my life Ah

Buga won o Buga

Living life lavida

No room for Fugal

Ggbomo meji mi o de mind

Buga won o Buga

Living life lavida

No room for Fugal

Make nobody stress my life

Listen & Download Buga Song By Teefamous Ft. SB Mp3 Below.

 

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!