Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Videos

Oxlade – Katigori (Video)

Oxlade – Katigori (Video)
Join Our Telegram Channel

Knowledgeable Nigerian singer, songwriter, and performer, Oxlade comes through with the impressive video of his just unveiled single titled Katigori.” 

Quotable Lyrics:

I know many boys wan to be like me

Many boys wan Dey sound like me

And still many boys don Dey badbite me

Ahn Ahn Ahn Ahn ahnahnahan

Some of these gatekeepers won Dey boycott me

Some Ohgees don Dey bkackboi me

Buh I get Jesus wey Dey support me

I know know aw I wan do am

wetin go sup many go shock now

Cos e go choke

U know I know know aw I wan do am

Cos e go soft many go shock now

Cos e go choouououuuoooke

Igi imu jina sori

Dey know say me and u no Dey 4same category story now

Igi imu jina sori

They know say me and u no Dey 4 same category story now

Watch Katigori Video By Oxlade Mp4 Below.

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!