Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

Boy Spyce – HEAVENLY RACE Ft. Ajebo Hustlers (Lyrics)

0
Boy Spyce – RED PILL (EP)
Join Our Telegram Channel

Nigerian music sensation Boy Spyce has teamed up with the popular Nigerian music duo Ajebo Hustlers to deliver the lyrics to their recent release  titled “HEAVENLY RACE.”

Anyone who enjoys good and well-made music will surely keep this song among their top favorites, and you will likely find yourself singing along with the lyrics every time it plays.

HEAVENLY RACE Song Lyrics By Boy Spyce Ft. Ajebo Hustlers Below.

Madd thing

Dangote still dey pray to God e make e bless
am
Person wey get keke dey pray for Venza
And the person wey dey trek reach Ikeja
Still dey pray for money make he see danfo to
enter
Everybody wan dey plug who go be the
socket
You go see the cripple walk
When dem blow the trumpet
Whether nah heaven or hell, oh you know for
your conscience
Everyday you pray for grace
But you no change your evil ways
Go marching in oh when the saints

Only you run your heavenly race
(Maza maza, maza maza oh)
Fast and pray for like seventy days
(Father father, father father oh)
Na there you go see say bribe no dey for the
heavenly race
(Say e no dey, say e no dey oh)
Bribe no dey for the heavenly race
Fast and pray for like seventy days
Only you run your heavenly race

Abeg
Abeg make you hold am there
Bebelube, hypocrisy, nah their whole idea
Dem go chook mouth, omo me for all I care
I Dey stack up in my rabba, I Dey get am clear
Wetin you talk no be wetin you do
Dem wey set the rules na them wey dey break
the rules
Same thing you criticize
Na the thing wey you Dey do
Be like, inside your head, you Dey loose some
screws
I don Dey this journey
E don tey!
Smart enough to know not to go the wrong
way aiii
On a daily
I’m blessed I complain
Cause I can have enough and still want more
again ahhh

Everyday you pray for grace
But you no change your evil ways
Go marching in oh when the saints
Only you run your heavenly race
(Maza maza, maza maza oh)
Fast and pray for like seventy days
(Father father, father father oh)
Na there you go see say bribe no dey for the
heavenly race
(Say e no dey, say e no dey oh)
Bribe no dey for the heavenly gate
Fast and pray for like seventy days
Only you run your heavenly race

KPOS!
I no go lie for you my brother pray for grace
Wetin some people take days to get e dey
some years
The life sef e no balance on a day to day
If your papa no guide, you go watch your
future fade away
If you’re from where I’m from then life dey win
you two zero
Them go take you for a fool if you dey too
mellow hmm
But e no get as e wan be
There’s a pay day for every hustler say this one
no be say them say
I dey keep my pride for house as I dey on my
grind
You no go understand nah me know wetin I
Dey find
No be me go tell you, you suppose don know
from time
Who dey pass through wonders no dey ever
see the signs

Everyday you pray for grace
But you no change your evil ways
Go marching in oh when the saints
Only you run your heavenly race
(Maza maza, maza maza oh)
Fast and pray for like seventy days
(Father father, father father oh)
Na there you go see say bribe no dey for the
heavenly race
(Say e no dey, say e no dey oh)
Bribe no dey for the heavenly gate
Fast and pray for like seventy days
Only you run your heavenly race

Get Song Here

 

 

Top 20 Hottest Songs

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!