Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

CupidSZN – Famous (Lyrics)

CupidSZN – MYTH-ERA (EP)
Join Our Telegram Channel

CupidSZN, a gifted singer and songwriter from Nigeria and the newest talent at Mavin Records, emerges with the lyrics to his astounding new song “Famous.”

The singer put in a lot of effort to make this song stand out, and now you can follow the lyrics to catch every word. Every time you play it, it sounds new. Sing along as you listen to this track and enjoy every moment.

Famous Song Lyrics By CupidSZN Below.

Standing ovation for all the people wey
believe in me
I no fit take your love for granted make una
watch and see
mama, papa this one nah for una your son dey
on his kneels
If no be for the support I see, I swear to God I
for don kpai since

Family, number 1 make all of una get out
I no care, I no send, kaki no be leather
Suddenly you one form like you been dey
there,
But where you been dey when I dey with my
day ones

Chrorus
Devil, devil no fit shame us
Level, make you no try game us
Higher our God no fail us
Now lowkey your boy don famous

(Oya na) gbuwalam am siren
Tuwama my gee
I go drop nuke explosives
May people dey wey one kpai me but oluwa
gat me
Pompi I dey give dem pompi(pompi)
Pompi I dey give dem pompi(pompi)
Boy too hard like I get Konji

Family, number 1 make all of una get out
I no care, I no send, kaki no be leather
Suddenly you one form like you been dey
there
But where you been dey when I dey with my
day ones

Devil, devil no fit shame us
Level, make you no try game us
Higher our God no fail us
Now lowkey your boy don famous

Get Song Here

 

 

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!