Another release from popular Nigerian singer and songwriter Tiwa Savage is here, and this one is titled “African Baddie.” The lyrics to the song are also available for fans to read.
This is one release you can share with people who appreciate good music. Let your friends hear it, discuss the parts they enjoy, and introduce the song to other listeners. You can also send them the lyrics so they will not have to guess the words while singing. It is always more enjoyable when everyone knows the words and can join in together.
African Baddie Song Lyrics By Tiwa Savage Below.
Oh baby, oh baby oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya (wi-wi-wi-Willis give
dem)
Oh baby, oh baby oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya (give dem)
Oh baby, oh baby oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya
Ara’n ko mi, na small thing wey dey vex me
(uff)
Hard life no be for baddie (eh)
Oluwa wey dey behind me (eh-eh-eh)
Levels don change see the settings (ah-ah-ah)
Omukulu mukulu mukulu (mukulu mukulu)
Ilu yi totori mi
I can feel it all on me, on me
Wizkolo wizkolo wizka (eh)
Drip on a liter (eh-eh-eh)
Anita Anita Anita
She a fashion-a-yi- sta (Go Reni)
Like this, like that
Like this, like that
Let me see you go up and down
Let me see you go left, right round
Oh baby, oh baby oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya
(Wahala dey o, wahala dey)
Oh baby, oh baby oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya
(Oh-oh-oh)
You no get money you want to follow a lagos
baddie (n’eko)
You no dey see aesthetic (ehn)
Baddie wey Dey scatter party (oh yes)
Make I dey where the money dey
Owo dey, je kin dey
If you no get standard, come back another
day
Wizkolo wizkolo wizka (ah)
Drip on a liter (ah-ah-ah)
Anita Anita Anita
She a fashion-a-yi- sta
Like this, like that
Like this, like that
Let me see you go up and down
Let me see you go left, right round
Oh baby, oh baby oh fire (fire-ya-ya)
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya
(Wahala dey o, wahala dey)
Oh baby, oh baby oh fire (oh)
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya
(Bundle ma lo)
Bundle me lo, na fe na
Tiwa lo mo to fe gbo
Chief Ikuku nno wo nla
So so berekan big plugger
Bundle me lo, na fe na
Tiwa lo mo to fe gbo
Matthew Tonlah owo nla
So so berekan big plugger
Oh baby, oh baby oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya
Oh baby, oh baby, oh fire
Sawankwa oh na na
Wahala dey ah ya ya