With the lyrics to “What Have You Done” now available, listeners and fans of DeeYasso and Syemca can enjoy the song in another way.
Music fans who enjoy songs with good lyrics will find this release worth their time. Go through the words, play the track, and sing along after you get familiar with the lyrics.
What Have You Done Song Lyrics By DeeYasso Ft. Syemca Below.
Uh yes
Ah ah ah
Ah ah ah ah (you say) ah
I’m not in the mood
So I need need person wey go treat me nice
Pull up in my circumstance stance
Pull up in my circumstance stance stance
Not feeling good
Show some loving please be nice
Pull up in my circumstance stance
Pull up in my circumstance stance stance
When can you come through my darling
Be like I need some brocoli
Abeg no leave me gbanaga
Make we kpo Canada make we jukpa o
And ever since wey we gum body
Everything don dey on solid
I no Dey fit cordinate myself
Little boy down below don dey buga o
What have you done to my body
The way you ram pam pam
Do me vam vam vam
Everything bout you girl sey na mgbo mgbo
What have you done to my body
The way you ram pam pam
Do me vam vam vam
Everything bout you girl sey na mgbo mgbo
Girl your my type and skin color
Jump inside river i swim follow
Tired of living life solo
Mamacita can I be your jigolo
This your love na the koko
If you no gimme I fit kolo
Abeg no Dey do me bobo
Bianu baby ka mu na gi Limpopo
When can you come through my darling
Be like I need some brocoli
Abeg no leave me gbanaga
Make we kpo Canada make we jukpa o
And ever since wey we gum body
Everything don dey on solid
I no Dey fit cordinate myself
Little boy down below don dey buga o
What have you done to my body
The way you ram pam pam
Do me vam vam vam
Everything bout you girl sey na mgbo mgbo
What have you done to my body
The way you ram pam pam
Do me vam vam vam
Everything bout you girl sey na mgbo mgbo