Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

Kcee – Wetin Be This (Lyrics)

0
Kcee – Wetin Be This
Join Our Telegram Channel

Experienced Nigerian artist Kcee has revealed the lyrics of his spectacular song titled “Wetin Be This.”

This song is one you’ll want to keep listening to every day. Read the lyrics, sing every verse with the artist, and don’t forget to keep it in your favorite playlist.

Wetin Be This Song Lyrics By Kcee Below.

Wetin be this oh
Wetin be this oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh

Wetin be this oh
Wetin be this oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh

Very special and different

*Coughing*

Okay sorry

Listen
Lets go

Make I play you dey cassette oh
(Ololo)
The party dey happen for my end oh
(Ololo)
The men dey pull up with jet oh oh
(Ololo)
If you dey here you no go regret oh
(Ololo)
They party no get Wayo oh
(Ololo)
They girls wan do Jaye oh
(Ololo)
Say make I call Burna boy
Make e come with Igbo and Shayo oh
(Ololo)
Fine girls dem come Dey party
(Who be that)
Dem be fine Omo Kpe
If Na Juwá and Sùnbá matter me I go call
Asaka
(Jọ, jọ, jọ)
Old school dem go wan Polongo
Na who get money dem go wan follow go
They babes dey here dey wait for Wizkid
But big wizzy don Jogodo

Wetin be this oh
Wetin be this oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh

Wetin be this oh
Wetin be this oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh

Na here you see men
Big big names like Osimhen
All the girls Na super stars
Girls like Nancy Isime
If thirty billion dey your aza, many, many
people go be your friend
As we dance dey gbedu
They girls see Davido dey dance Skelewu
Bonjour, je m’appelle
We dey Zulezu. Zulezu
Rema tell dem calm down
Una dey dance Kelebu
Omo see sarkodi
For that side Yemi Alade
Dem dey chill dem dey vibe with Shade
Chinedu, Chibuzor dem dey the party
(Wahala oh)

Wetin be this oh
Wetin be this oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh

Wetin be this oh
Wetin be this oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh

Jaya tell Skiibii and Teni say party don finish
Me I don gbẹ̀s
Mua awaa

 

Top 20 Hottest Songs

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!