Dremo has returned with the lyrics to his latest song “I Know Now,” featuring Teni.
Listeners can now follow the lyrics while enjoying this latest release. Read the words as you listen, sing along, and enjoy every part of the song. Add it to your playlist if you like what you hear.
I Know Now Lyrics By Dremo Ft. Teni Below.
Fuck all you nigga
I did it alone
I’m on the move
They ain’t stopping the motion
Ayaya
Mi o mo o
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
No one go call you to show you the ropes
Give you direction to follow the road
No one go ginger you, ginger yourself
So many things wey I no know but I know now
So everybody dey carry akpor for everybody
But nobody bin dey talk
Everybody bin dey wait for man-to-man
challenge before dem go start to dey do hip-
hop
Dem no wan give me my flowers
I uproot the garden, I show them I got it
They know I’m their daddy
I turn dem to baki
I smoke dem like Cali
There’s no dilly-dally
They call me codename
I did not know who I was
But now I know say
Me, I was ordained
Erigga dey pour the world spit
Me, I dey cause the world pain
Flow wey dey high dem like cocaine
I did not know but I know now
I be Canada, dem be Arizona
The Barney love me, I friendzone am
She no dey on point, areola
They think say dem shenk me
But for here choke like I cannot breathe, I be
Ilona
Dem turn rap to caricature
But now wey jungle don mature
We go know now
Na who be Benz or Corolla
Who be Eyimba or Barcelona
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
No one go call you to show you the ropes
Give you direction to follow the road
No one go ginger you, ginger yourself
So many things wey I no know but I know now
I know pain, I know pleasure
I know Ngozi, I know treasure
All the time wey I give my all
The things wey I do, money no fit measure
You throw away face when you see my effort
No open mouth when you see me, my mess
up
Oya now, welcome to my TED Talk
Collect pen, sit down, pay attention
I’m talking ’bout you, you, you
Wey bin doubt me and my crew
Shout Flowolf, that be my dude
Shout out Peru and Mayorkun
Dem wan my location, dem wan know my
address
Your name no be baddest, no send you
regardless
Might link up 001
Pull up to his palace
When Baba don active, you know it’s a
madness
Shey you dey hear
Shey you dey whine
Dem know that I’m back
I be like your spine
Doubting the code, you know it’s a crime
Flow wey dey super, the stars don align
No give me your problem, I carry my cross
See what I deserve and I take it by force
We no be like you, you no be like us
I know my friends, I know my opps
We go know
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
I did not know
But I know now
No one go call you to show you the ropes
Give you direction to follow the road
No one go ginger you, ginger yourself
So many things wey I no know but I know now