Kidd Carder, a gifted Nigerian singer-songwriter has released the lyrics to his brand-new song titled “Anybody.”
Once the song starts playing, you’ll enjoy singing along from beginning to end.
Anybody Song Lyrics By Kidd Carder Below.
If e no
If e no come my way
If you no call my name
You go still call my name (mogbe)
I get little testimony
Cos I remember when dem been tell me say
my songs e no hit
I get nepo girls wey go dey for me
Cos you go tell me how you go get big yansh
with no money
Oh oh
So many matter I think say e go kpai me
You Dey do me bad I dey lock up your matter
e no concern me
And if e no dey, I go work
I no go wait you to co-sign me
Cos everyday I dey shamayan your matter e
no concern me
Oh oh if e no
If e no come my way
I no fit vex for anybody
If e no come my way
Oh oh if e no
And If you no call my name
I no fit vex for anybody
If you no call my name
You go look face as you dey fear big man you
go try to dey fear Smallie
I no dey fear to dey press Bobby
But I no dey like to dey spend money
Many matter dey burst my brain
So many reasons to smile again
Shark palmi I dey pop champagne (mogbe)
So many matter I think say e go kpai me
You Dey do me bad I dey lock up your matter
e no concern me
And if e no dey, I go work
I no go wait you to co-sign me
Cos everyday I dey shamayan your matter e
no concern me
(mogbe)
Oh oh if e no
If e no come my way
I no fit vex for anybody
If e no come my way
Oh oh if e no
And If you no call my name
I no fit gas for anybody
If dem no call my name
If e no
If e no come my way
If you no call my name
You go still call my name (mogbe)