Skip to content
Music Albums Hottest Trending Lyrics Mixtapes
Lyrics

Sarz – Up Ft. Victony (Lyrics)

Sarz – Protect Sarz At All Costs (Album)
Join Our Telegram Channel

Top-tier music producer Sarz unleashes the lyrics to his captivating new song with Victony which goes by the name “Up.”

Now that the lyrics are out, you can enjoy every line clearly. Play the song, follow the words, and sing along with Victony and Sarz.

Up Song Lyrics By Sarz Ft. Victony Below.

Stubborn!
Ayy
Wagwan?
Hmm, huh

Step in the scene them dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow cigar
Dey for my side, she no wear brazier
If aunty vex, make she go sit down
You no see when I dey sing Selema?
Soweto girls them dey buss it down
All of the girls them dey shout “lya!”
You see cartel you go shout “lyoo”

Who wey know wey dey hustle like me?
Who wey know wey dey hustle like me?
Who wey know wey dey fresh like me?
24/7, I never sleep
Them still dey ask “What’s up, my g?”
As I dey go up-up, my g
As I dey go up-up, my-

As I dey go up-up, my g
No go dey ask “What’s up, my g?”
Where you dey when I dey on my knees?
You know say me I dey mind my biz
I light my cana
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu? Abeggi show face

Abeggi! (Abeggi!)
Abeggi! Abeggi!
Abeggi! (Abeggi!)
Abeggi! Abeggi!

Step in the scene them dey watch cinema
One yellow girl wey dey blow cigar
Dey for my side, she no wear brazier
If aunty vex, make she go sit down
You no see when I dey sing Selema?
Soweto girls them dey buss it down
All of the girls them dey shout “lya!”
You see cartel you go shout “lyoo”

Who wey know wey dey hustle like me?
Who wey know wey dey hustle like me?
Who wey know wey dey fresh like me?
24/7, I never sleep
Them still dey ask “What’s up, my g?”
As I dey go up-up, my g
As I dey go up-up, my-

As I dey go up-up, my g
No go dey ask “What’s up, my g?”
Where you dey when I dey on my knees?
You know say me I dey mind my biz
I light my cana
So I go cool adrenaline
Who wan dey zuzu? Abeggi show face

Abeggi! Abeggi!
Abeggi show face
Abeggi! Abeggi! Abeggi!
Abeggi! Abeggi!
Abeggi show face
Abeggi! Abeggi! Abeggi!

Get Song Here

 

 

Join the Discussion

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hot Artists

All Artists
error: Content is protected !!