The latest release from Victor AD, “MONACO,” now comes with its lyrics for fans and music lovers. Go through the words while listening to the song and enjoy the chance to sing along with the Nigerian singer.
This new song gives listeners something to enjoy and lyrics they can learn along the way. With repeated plays, you may soon be able to sing along without checking the lyrics.
MONACO Song Lyrics By Victor AD Below.
I go ball I go ball
Dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
ball I go ball
Dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me (REDEYE)
Modupe lowo Olorun
We dey always guied me
I no fit to fall
Make dem no dey whine me
Me I no kill person oh
I dey Monaco
If dem dey find person oh
The kind money
Wey dey shock person oh
Na my money
And dem learn lesson ehn ehn
Oh oh oh I know that
I’m gon ball on them
And that’s fun fact
Oh oh oh I know that
It’s my time and no one can stop that
I go ball I go ball
Dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Modupe lowo Olorun
We dey always guied me
I no fit to fall
Make dem no dey whine me
ball I go ball
Dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Modupe lowo Olorun
We dey always guied me
I no fit to fall
Make dem no dey whine me
I see am
I see am
I see am for my dream seh
Na only heaven
Fit to bear me witness
I see am I see am
I see am for my dream seh
Say Dangote dey find me
Everything set oh
You suppose know
that type of settings
Not everything dey fit impress me
You suppose know that type of settings
Na the lords doings
And his blessings
I go ball I go ball
Dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Modupe olo Oloun
We dey always guied me
I no fit to fall
Make dem no dey whine me
ball I go ball
Dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Modupe lowo Olorun
We dey always guied me
I no fit to fall
Make dem no dey whine me
I Dey talk am to existence
Get the green like photosynthesis
Money plenty for my system
Money wey no getti weakness